Burna Boy - B. D'OR feat. WizKid; Lyrics, Paroles, Tarduction, (Official Audio) | NOUNGO

 



Burna Boy & Wizkid - B. D'OR Lyrics

Intro
Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup?
Yeah-yeah
One man, two man
Three, don penkelemess

Chorus
Penkelemess
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be pose, I be actor
So therefore give me Ballon D'or
Oya, come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya, follow my instructions

Post-Chorus
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo

Verse 1
Penkelemess
Come dey smoke cannabis
Doctor say makе I pop one of this
Make me fly likе say I’m Aladdin
Come bring some kind melodies
Omo Messi self no do pass at this
So many things inside of my jeans
I swear down e be things, e be things

Chorus
Penkelemess
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be pose, I be actor
So therefore give me Ballon D'or
Oya, come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya, follow my instructions

Verse 2
Oh, Lord of mercy
I dey with one wey dey call me Messi
I dey for shitta, she go fly, come check me
I neva see person wey fit money impress me
All of the things she dey do, she dey test me
I dey with kele wey for back, I dey pressing
The one I carry come don dey suspect me
She call me small body, big engine, oh-ah
On my number, she calling on
Anytime wey she wan’ give me loving, ah
And like flat tire, me go pump it up
And every other day na she dey turn me on
Say me I still dey make her come the more
As soon as we reach house, we dey kponkriyon
Walahi I forget say her guy dey for there
See omo, omo mo ti kpenkelemes o

Chorus
Penkelemess
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be pose, I be actor
So therefore give me Ballon D'or
Oya, come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya, follow my instructions

Post-Chorus
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo









TRADUCTION









Burna Boy & Wizkid - B. D'OR Lyrics

Introduction
Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup ?
Yeah Yeah
Un homme, deux hommes
Trois, don penkelemess

Refrain
Penkelemess
Ils bougent comme une discothèque
J'ai gagné ni ki ma lo latan
je sois pose, je sois acteur
Alors donne-moi donc Ballon D'or
Oya, viens prendre une photo
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya, suis mes instructions

Post-Chœur
J'ai gagné nle mi bo, j'ai gagné nle mi bo
A gagné nle mi bo
J'ai gagné nle mi bo, j'ai gagné nle mi bo
A gagné nle mi bo

Verset 1
Penkelemess
Venez fumer du cannabis
Le docteur dit que j'en fais un
Fais-moi voler comme si je disais que je suis Aladdin
Venez apporter des mélodies aimables
Omo Messi lui-même ne passe pas à ça
Tant de choses à l'intérieur de mon jean
Je jure d'être des choses, d'être des choses

Refrain
Penkelemess
Ils bougent comme une discothèque
J'ai gagné ni ki ma lo latan
je sois pose, je sois acteur
Alors donne moi le Ballon D'or
Oya, viens prendre une photo
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya, suis mes instructions

Verset 2
Oh, Seigneur de miséricorde
Je dey avec un wey ils m'appellent Messi
Je dey pour la merde, elle va voler, viens me voir
Je ne vois jamais personne avec de l'argent qui m'impressionne
Toutes les choses qu'elle fait, elle me teste
Je dey avec kele wey pour le dos, je dey presser
Celui que je porte ne me soupçonne pas
Elle m'appelle petit corps, gros moteur, oh-ah
Sur mon numéro, elle appelle
A chaque fois qu'elle veut me donner de l'amour, ah
Et comme un pneu crevé, je vais le pomper
Et tous les deux jours, elle m'excite
Dis-moi que je la fais encore plus jouir
Dès que nous arrivons à la maison, nous dey kponkriyon
Walahi j'oublie de dire que son mec est là
Voir omo, omo mo ti kpenkelemes o

Refrain
Penkelemess
Ils bougent comme une discothèque
J'ai gagné ni ki ma lo latan
je sois pose, je sois acteur
Alors donne moi le Ballon D'or
Oya, viens prendre une photo
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya, suis mes instructions

Post-Chœur
J'ai gagné nle mi bo, j'ai gagné nle mi bo
A gagné nle mi bo
J'ai gagné nle mi bo, j'ai gagné nle mi bo
A gagné nle mi bo
J'ai gagné nle mi bo, j'ai gagné nle mi bo
A gagné nle mi bo
J'ai gagné nle mi bo, j'ai gagné nle mi bo
A gagné nle mi bo

Commentaires